E fit take Naija 90 years to produce enough doctors; See...
As Naija people still dey para-vex on top the talk of Minister of Job and Production, Dr. Chris Ngige say doctors dey...
Na Lie Ngige Talk! Naija needs 290,000 more Doctors – NMA
The National Presido of the join-bodi of doctors for obodo Naija (Nigerian Medical Association - NMA), Dr. Francis Faduyile don talk say...
Senate Throway Body-mata Insurance Law (NHIS Act 2003), Replace am with...
The ogbonge lawmaking body for obodo Naija (Senate) throway the law wey establish the government body wey dey regulate body-mata insurance for...
West African Body-mata Sabinus Move SDG Torchightment to Higher Level
Plenty sabinus people for body-mata wey oyinbo dey call health experts from
different West African countries don gather for Dakar Senegal to reason
together...
I go produce film to raise money for Cancer Patients –...
Popular Nollywood Actor wey be tear-rubber #DonateToBeatCancer Champion for Pink Oak Cancer Trust, Stan Nze don promise say he go produce a...
Shine Your Eyes! No Attend Anyhow Medical School for Ukraine –...
Ogbonge government don draw hand for ear dey warn Naija students wey wan
read medicine for obodo oyinbo Ukraine to shine their eyes...
#WorldHealthDay: Give All Cancer Patients Health Insurance – Pink Oak begs...
As obodo world dey mark World Health Day today, The Pink Oak Cancer Trust don beg Presido Muhammadu Buhari and the Governors...
One Doctor dey see up to 200 patients everyday instead of...
The oga Presido of the join-body of doctors for obodo Naija wey oyinbo dey call Nigeria Medical Association (NMA), Dr. Francis Faduyile...
Naija, How Una see these Toilets wey dey inside NTA HQ?
The photo don talk all the tori. Oya, talk your own.