Home Contact

Contact

Anybody wey get better tori or business for us fit talk to us through any of these contact channels wey dey below;

You wan connect with us?

Head Office Suite A30, Nkwegu Plaza, Plot 1078 Durumi-Area 1, Abuja. talktous@talkhealth9ja.com, talkhealth9ja@gmail.com Grin grin us through 08105339680.

Na who we be

TalkHealth9ja na the first, one and only news tori channel wey dey use countryman langage – Pidgin English –  to break down informate and educate Naija people about health (a.k.a bodi matter. As e be say na big big oyinbo grammar dem dey blow on top bodi matter things for inside hospital, radio, television, internet and even for newspaper stand sef; we dey break am down for country people make everybody fit understand how dem body go dey chim, kakaraka and kpoikally kpoi kpoi.

Send us a message!

E de our hand to talk wetin de happen for we country o.

LATEST POSTS

Juliet Iwelunmor: Crowdfunding Fit Help Pursue Cervical Cancer Komot for Obodo...

January every year na di month wey dem dey use create ogbonge awareness on di prevention of cervical cancer inside obodo world....