Tobacco Smoking fit damage the Eyes
According by the Punch newspaper, a
torchlightment report by the Psychiatric
Research talk say people wey dey smoke tobacco like...
#WorldCancerDay: Join the fight against cancer, Bitto don yan Naija people
The
#DonateToBeatCancer Champion for Pink Oak Cancer Trust and Big Brother
Naija 2018 Housemate, Mr. Bitto Bryan don call on
all Naija people say make...
Naija People, No be every Hotness of Body be Typhoid and...
Sabinus
on top public health matter, Dr. Laz Ude Eze don talk say no be every hotness
of body a.k.a fever be typhoid and...
#WorldCancerDay: Pink Oak don hammer as dem get 500k donation to...
Na
jolly jolly day for the Pink
Oak Cancer Trust as them sign donor partner agree with Pasich Furniture
Production Limited...
Bill and Melinda Gates don write their annual letter give world...
Shey you know say plenty moni wey many country de use fight diseases and make so many other things better de come...
You hear about the Project Pink Blue #WorldCancerDay walk wey shele...
If you no attend the Project Pink Blue walk against cancer last Saturday wey be February 2nd 2019, you miss plenty. The...
#WorldCancerDay: Put more Money for Cancer Control, Pink Oak oga don...
The oga for Pink Oak Cancer Trust wey be join body of NGOs wey dey raise money to give people wey get cancer make...
Nigeria don ready to do the 5th Family Conference
The Family Planning conference de happen for we country every two two years. This one na the fifth time we e dey happen for...