Home MakeOurHospitalWork Leaders wey get mouth for Bodi-mata, Kontri Pipo yan better on how...

Leaders wey get mouth for Bodi-mata, Kontri Pipo yan better on how to MakeOurHospitalWork

774
0

Today na koret day for Naija health sector as senior women and men for di health sector attended di 3rd MakeOurHospitalWork Conference wey happen online. See list na…. Dr Salma Anas Ibrahim wey be presido adviser on top health mata, Dr Adaeze Oreh wey be Rivers State bodi-mata commissioner, Dr Muhammed Lecky wey be b4b4 oga for National Health Insurance Scheme, Oga Dr Lola Mabogunje wey be senior pesin among health advocates for we kontri, Professor Clara Ejembi wey be sabinus on top public health mata, Nollywood actor Prosper Morgan, Musician Deiv Iwok, Social Media influencer Uche Okoye, Lara Adejoro wey be senior journalist on top health mata, Rev. Patience Aye Udenyi wey be chartered accountant and philantropist, Engr. Onuu Okpani wey be community leader, Barr. Ebenezer Egwuatu wey dey use law fight for rights of patients, Dr Laz Ude Eze wey be ogbonge bodi-mata pesin for we kontri wey wear plenty hats.

For over 2 hours, dem talk plenty koret things. 296 people bin register for the conference, 241 attended. We go take dey publish di koret talks small small bcos dem too plenty.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.