Di management of Lagoon Hospitals for Lagos talk say dem dey always treat people with medical emergencies wey show for dem hospital whether or not dem pay deposit. The hospital talk dis one for di message dem...
E be like say Lagoon Hospital don fall victim of di #EndSARS kasala wey dey we kontri as their Apapa hospital don shut down. We hear say some people use vex attack am yesterday evening because of...
No be tori again say di vex inside di bodi of young people for obodo Naija don enter next level. As #EndSARS we-no-go-gree waka dey continue for every part of we kontri, medical sabi people talk...