New report wey we just dey gather from the Nigeria's National Immunisation Coverage Survey (NICS), dey show say the number of pikin dem wey dey marry before 18 years for we country don reduce from 44 percent...
Di government body wey dey responsible for medical training for obodo Naija, Medical and Dental Council of Nigeria (MDCN) don yan say dem no dey recognise people wey read medicine for Ukraine or for internet as doctors....
Na today World Glaucoma Week start for obodo world and na till 12th March wey bodimata people go dey create serious awareness about di disease. Glaucoma na serious sickness wey dey cause permanent blindness.
As Naija people dey celebrate Christmas and dey jinja for the new year, ogbonge sabinus for bodi mata and di oga of TalkHealth9ja, Dr Laz Eze don list 10 things people suppose do to make Christmas and...
Hello kontri people, wetin be high blood pressure (hypertension)? How you go fit prevent or control am? As you prepare for christms, e good make you get dis correct health informate. We bin see one video of...
Ebenezer Egwuatu Esq wey be lawyer and Executive Director, Lawyers Arise for the People Initiative be the guest for our ogbonge TalkHealth9ja radio show for Thursday 9th December 2021. He talk say Patients for Nigeria get rights...
Di National Agency for the Control of AIDS (NACA) don write some kind things wey everybody suppose sabi about HIV and AIDS. Na inside their Facebook page dem use grammar write am. See di message below.
Di Oga Presido of Naija Medical Association, Prof. Innocent Ujah mni, yan say doctors for obodo Naija no need anybody's permission or police report to treat anybody wey get health emergency or gunshot injury. Prof. Ujah talk...
September 19 every year na International Snake Bite Awareness Day (ISBAD). When ogbonge Ministry of Health dey mark this day for 2021, junior Minister for Bodi-mata, Senator Olorunnimbe Mamora talk say snakes dey vex bite average of...
As people still dey para against United Kingdom (UK) about their new rule wey talk say people wey take Covid19 vaccination for obodo Naija go park one side for 10 days if dem enter obodo oyinbo UK,...