Moderna wey be biotechnology company wey be di first messenger for RNA therapeutics and vaccines don drag Pfizer and BioNTech go di United States District Court wey dey the District of Massachusetts and the Regional Court of...
Bayelsa don start dia 3rd round for COVID-19 vaccination for inside Yenagoa on Tuesday and dem don tell dia state people to make sure say dem come out for immunisation. Di deputy governor,...
Di National Primary Health Care Development Agency don tok say out of all the people wey qualify to collect COVID-19 vaccine, 29,052,850 don collect full dose of di Moderna and Pfizer vaccines. Di NPHCDA...
Di government of Canada don dash naija 2,649,600 doses of Johnson & Johnson COVID-19 vaccines. Di National Primary Health Care Development Agency talk for their correct Facebook page for Friday say na...
Di Government wey dey govern Zamfara State don give order make dem convert the Samba COVID-19 Centre wey dey Gusau to General Hospital. The Deputy Governor, Sen. Hassan...
Wife of the Presido of the United States of America, Jill Biden, don test positive for coro virus. The Presido, Joe Biden, been test positive for coro few weeks before even though say him...
As people still dey para against United Kingdom (UK) about their new rule wey talk say people wey take Covid19 vaccination for obodo Naija go park one side for 10 days if dem enter obodo oyinbo UK,...
Kontri people, Coro pandemic still dey gidigba for we Kontri as dị delta Variant wey dem say stubborn well well don show face for Naija. Na di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) talk dis one on...
As Naija begin dey give pipo Covid19 Vaccines since 5th March 2021, plenty kontri people wey dey hear and read rumours from other places dey fear whether di vaccines dey kajad. Ogbonge sabinus for public health mata,...
Oga Presido Buhari and Vice Presido Osinbajo bin collect Coro Vaccines on Friday, 5th March 2021. Plenty Naija people took to social media to hail dem say na leadership by example. Some others talk say no be...