Tori From Communities

No he small vexation Naija people on twitter dey show as TrackaNG posted di photos from Dapa community in Kwali Area Council of Abuja wey small pikins dey fetch dirty water. According by di post, na only...
For inside TalkHealth9ja Radio show today on Unity 101.5 FM Abakaliki, di people of Amorie Ozizza talk say dem need help to compete their health centre. Di Ozizza Health Centre wey dey their village na their first...
Tori wey dey reach us from Ebonyi State na say di government dey vex seriously with United Nations Population Fund (UNFPA) and organisations wey dem use build "safe spaces" for di State. Dis na because di "safe...
As a way to encourage communities wey dey jinja to make their primary health care work, TalkHealth9ja don carry examination couch, sphygmomanometer and stethoscope dash Amaogudu Health Post in Ugwulangwu, Ohaozara LGA of Ebonyi State. ...
Di people of Amenu village in Okposi, Ohaozara LGA of Ebonyi State still dey get jerking of mind anytime dem see soldier motor. This na because of wetin dem see or hear on Monday, 31st May 2021....
The people of Okposi in Ohaozara LGA of Ebonyi State don dey jinja to make the Okposi General Hospital kajadly kajad. In a Facebook post on the MakeOurHospitalWork Campaign page, di Okposi team lead, Mr. Raphael Okereke...
Di people of Agba Ozizza village popularly known as Amaeta Ozizza in Afikpo North LGA of Ebonyi State dey cry out with loud voice give di Ebonyi State Governor, Engr. David Nweze Umahi to save them from...
Community leaders and members of Health Committees in seven villages in Ebonyi State don promise say dem go increase their jinja on top primary health care mata for their places. Dem give di promise when TalkHealth9ja and...
Tuesday, 24th November 2021 na day wey di leaders of Amaogudu Village in Ugwulangwu, Ohaozara LGA of Ebonyi State no go forget quick. Na di day wey TalkHealth9ja and Ebonyi State MakeOurHospitalWork Campaign teams land for their...
Hips of nyama nyama dirty wey full Awka, capital of Anambra State go don dey beg government make dem pack am komot for road. Recently, our tori pesin drive round Awka and dirty dumps scatter everywhere you...