Di body wey dey regulate practice of medicine and dentistry for obodo Naija known ad Medical and Dental Council of Nigeria don komot new rule wey go make medicos studying abroad sweat under cooling air conditioner. According...
Di ogbonge government for Naija through di Nursing and Midwifery Council of Nigeria (NMCN) talk say 21 nursing schools for we kontri no go fit admit new students till further notice. The schools don chop embargo wey...
Country people, better tori dey for town o. The mind of sabinus dem for bodi-matter torchlightment (a.k.a biomedical researchers) in Africa go don dey do selepete welepete. This na because the University of Nigeria, Nsukka don carry...