Na joy, happiness and totori of mind dey everywhere inside Ebonyi State when dem hear tori say TalkHealth9ja radio show dey start today, 2nd September 2021, on top Unity 101.5 FM Abakaliki.
According by...
The mind of Mr. Chijioke Agwu go dey totori now as he no go sleep inside police detention dis night. Tori wey just dey reach us talk say Governor David Umahi don order make dem release am...
On Monday, 2nd December, 2019 TalkHealth9ja team been visit Prof. Oladapo Lapido, President Association for Reproductive and Family Health, ARFH, to formally present award to am, in recognition of him contribution towards the growth of TalkHealth9ja and...
Sabinus for the matter of control and spacing of borning of pikins wey oyinbo dey call Family Planning, Dr. Ejike Oji don call on government at the local, state and ogbone (federal) level to put more money...
Sabinus on top body-mata, Dr. Chinelo Ekweremadu don talk say na good thing make every Naija pesin - young or old, rich or poor, short or tall, man or woman, girl or boy - to get body-mata...
Sabinus for public body-mata, Mr. Chukwunonso Umeh don call on workers wey dey inside hospitals to make sure say dem dey give better quality service to patients and make sure saving of life na their No. 1...
According by Pikin Rights Law (Child Rights Act for oyinbo), immunization na compulsory thing and na right of every pikin for obodo Naija. Na so Barrister Kenechuckwu Agwu, Project Officer for Network of University Legal Aid Institution...
The Oga Madam for the International Society of Media in Public Health (ISMPH), Chief Moji Makanjuola, MFR don call on all Naija people and government to join bodi make sure say pikins dey chop better chop. Chief...