Di before health minister wey just komot in May 2023, Dr. Osagie Ehanire fit no sleep well dis week as netizens (Naija online people) dey drag am wan tear im clothes. Dis na because of photo of...
As katakata wey follow di "fake circular" wey ask medical doctors for Abia State to send letter yan government where dem wan dey work still dey rage, Abia State Commissioner for Health, Dr. Ngozi Okoronkwo deny report...
Abuja-based lawyer and Founder of Lawyers Arise for Patients Initiative (LAPI), Ebenezer Egwuatu don yan nurses make dem carry church mind dey do their job of taking good care of patients. Na inside University of Abuja Teaching...
Di Governor-Elect of Abia State, Dr. Alex Otti bin give carry go to 100 sabi people we he appoint into di Abia State Transition Council 2023. Seven of dem na ogbonge people inside Naija health sector. Na...
Di people of Imo dey jolly since di announcement of Dr. Uche Ewelike wey be ogbonge doctor wey be sabinus for Health financing matter, as di new oga Executive Secretary of di Imo State Health Insurance Agency...
Di MakeOurHospitalWork Campaign don get better result as ogbonge politicians don dey increase their jinja to support work wey go helep make dem hospitals work. Di Candidates of Labour Party wey dey drag di Chair of Senate...
Di Founder and Oga of Nisa Medical Group, Dr. Ibrahim Wada na di winner of "Physician of the Year 2022" Award. During the 4th award ceremony by Premier Medical Systems wey hold for Lagos last weekend,...
Ogbonge medical doctor wey dey lead campaign to make hospitals inside obodo Naija function kajadly, Dr. Laz Eze, don give explanate on why he wrote a new book on things wey people suppose dey do to make...
Professor Benard Odoh wey dey drag chair of governor of Ebonyi State in All Progressives Grand Alliance (APGA) don promise Ebonyi people say he go make hospitals inside di State work kajadly. He talk dis one through...
Talkhealth9ja media, today wey be 8th December for inside Abuja, dey do book presentation wey go helep country people dem know about health centres and how e suppose dey work.
Di book wey di...