Naija’s Dr. Chizoba Wonodi don become Oga for Gavi-CSO

Naija don show levels again for obodo world body-mata things as join-bodi of civil societies on immunisation Gavi-CSO elected Dr. Chizoba Wonodi...

Behaviour Change Na di Koko – Prof. Ali Pate

Di Coordinating minister for Health and Social Welfare, Prof. Muhammad Ali Pate na eim yan dis one on Thursday for di Breakthrough...

Naija Govt should Increase Money & Finish Malaria – Dr. Mabogunje...

When e come to the fight for better health and every other thing wey go help make body of people dey kajadly...

“Prof. Ujah dey 100% for Naija Doctors” Resident Dr wey Blast...

Today na Day 51 since Naija Resident Doctors begin strike and plenty disagreements still dey among medicos over di matter. Di doctor...

Former Health Minster Adewole’s Adviser, Dr. Banji Filani na di Ekiti...

Ekiti State don get tear-rubber Commissioner for Health. Im name na Dr Oyebanji Filani. We see dis tori for inside twi-twi as...

#PinkOctober: Tori Wey Dey Touch Heart. See The Story Of Serah...

Yoruba people go say, who shit for road, no go remember, na who pack the shit, go continue to remember. No be...

Naija don get Muscle to fight Disease Outbreaks – NCDC

The Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) talk say Naija don get muscle to fight any disease outbreak wey show face. Dem...

World Obesity Day: Collect More Tax on Soft Drinks and Use...

Today na World Obesity Day, and 14 NGOs don issue statement wey dem dey yan ogbonge government to begin to charge special...

Abeg, Sign All Bodi-mata Bills into Law – The Advocates tell...

A group of Ogbonge Naija people wey get dey push for better healthcare for we country - The National Advocates for Health...

See New MDCN Rule Wey Go Make Medicos Studying Abroad Sweat...

Di body wey dey regulate practice of medicine and dentistry for obodo Naija known ad Medical and Dental Council of Nigeria don...