We Fit End Tuberculosis for Nigeria – Dr. Ezie
Tuberculosis (TB) na serious infection wey di bacteria ‘Mycobacterium tuberculosis’ dey cause. E fit affect di lungs, but e fit also affect...
Vaccine plenty! Go collect your own! – NPHCDA
Di National Primary Health Care Development Agency don beg naija people wey never collect covid vaccine make dem go get am. ...
Coro don strike Adamawa with 103 new cases
Coro still dey spread for we country everyday as Naija don record 285 new infections inside 6th and 7th September, 2022.
Measles: Adamawa State Shut down schools
Adamawa State Government don talk say make dem close all di public and private schools for di state quick-quick sake of di...
No play with our salary and allowance, else e fit bad...
Nigerian Medical Association (NMA) don give Federal Government final notice, talk say dem must meet dia demands before January 31, 2024, if...
Naija, How Una see these Toilets wey dey inside NTA HQ?
The photo don talk all the tori. Oya, talk your own.
Lagos don comot from 5th wave of coro – Commissioner
Di Lagos State Commissioner for Health wey be Prof. Akin Abayomi don yan on Friday say di state don commot from di...
Poverty Remain Major Wahala for Naija as Access to Healthcare Still...
Inside di matter wey consign access to healthcare for Naija, poverty still dey yan strong for di matter. E be like say...
Jill Biden, wife of American Presido don carry Coro
Wife of the Presido of the United States of America, Jill Biden, don test positive for coro virus.
The...
Brain Health Policy: See Advice wey b4b4 Minister, Iyom Josephine Anenih...
For dis afternoon, more than 100 people wey mata of brain health dey give sleepless nights for...