Public Health mata

Ogbonge doctor wey dey use Facebook dey educate kontri people on different health mata, Dr. David Okorafor don throw light on eye problem oyinbo call PRESBYOPIA. He post about dis eye wahala on Facebook dey yan...
Di Project Pink Blue Health and Psychological Trust Centre dey para say di ogbonge ministry for bodi-mata dey delay di release of moni for di free treatment of poor people with cancer of di breast, cervix and...
Di Minister for Health, Dr. Osagie Ehanire, don talk say Water, Sanitation and Hygiene (WASH) na the main thing wey no dey allow sickness, infection and disease come. Him talk this one for...
Di people wey dey di Nigeria Governors’ Forum, don swear say dem go put more money and mind for primary health care for their state through wetin dem call “efficient budgeting aligned to annual operational plans", for...
Di Niger State Government don collabo with di National Malaria Elimination Programme make dem begin dey share 3.8 million mosquito net wey dem don treat as dem dey start wetin dem call di 2022 Insecticide Treated Nets...
Dr. Zainab Shinkafi-Bagudu na Oga Madam for Medicaid Cancer Centre, Medicaid Radiodiagnostics and Board Member of di Union of International Cancer Control (UICC), wey be obodo world join-bodi for cancer control. She dey rep Naija among di...