Na We Get The Highest Percentage OF Coro For Our Region,...
Northern governors don beg federal government for support, because of the population of confam Coro cases for their region.
Polio mata dey reduce! We dey do well! – WHO
World Health Organisation don yarn say e sure dem die say the global effort wey dem get to end polio don sure...
We See Danger! Yawa fit ghast for Naija Health Sector Soon...
E be like say Naija health sector don become mata of one day one trouble! If no be patients complain of i-don-care...
You fit still get belle as you dey breastfeed! – Expert
Health expert wey be Dr. Damian Avar don beg mama dem wey dey give día pikin breast to make sure say dem...
Pay Us Our Money, We don Tire to dey Sign Agreements!...
As di resident doctors for we kontri start total strike today wey nobody sabi when e go end, dem don yan ogbonge...
Invest more into health care – WMA Presido
Di new Presido for di World Medical Association, Dr. Osahon Enabulele don ask make more investment dey into di well-being, working, and...
Harmattan Don Show, Make We Prepare So That E No Go...
Harmattan na the season wey dey occur between November and middle of March, for this season dry and dusty wind dey blow...
Niger State Government Say 7 Suspected Case Dey The State.
The government of Niger state, Nigeria, don talk say them get 7 Suspected cases of Coronavirus for inside the state, and all...
Di New Enugu Medical University Don Get Vice Chancellor
Tori wey dey reach us show say Governor Ifeanyi Ugwuanyi of Enugu State don appoint Professor Chukwuma Ogbonna as di new oga...
How we go include People wey get disability for our government...
Naija join hand follow celebrate Universal Health Coverage Day wey dey happen for every 12th December and the theme for am dis...