Zack Onwe
Behaviour Change Na di Koko – Prof. Ali Pate
Di Coordinating minister for Health and Social Welfare, Prof. Muhammad Ali Pate na eim yan dis one on Thursday for di Breakthrough...
Roche and NICRAT Partner to Increase Awareness around HPV Screening
Roche Diagnostic and NICRAT don yan today say dem don conclude plan to work together for di area wey concern Human...
Plenti Contralobia as NMA Elect Tear Rubber Ogas
Di Nigeria Medical Association don yan say dem don select new ogas wey go dey lead dia squad for di journey to...
Measles: Adamawa State Shut down schools
Adamawa State Government don talk say make dem close all di public and private schools for di state quick-quick sake of di...
World Malaria Day: NGO support women in Gosa Community
For di past 17 years, April 25th, na special day wey we dey take mark di efforts wey don government and NGOs...
Put Warning for Sugary Drinks – Group Write Presido
Di National Action on Sugar Reduction (NASR) Coalition wey be di ogbonge organisation wey dey advocate for tax ontop sugary drinks don...
WHO don Approve new Cholera Vaccine
Gavi and UNICEF don hail WHO for approving di new oral cholera vaccine, Euvichol-S. Dem talk say dis go make EuBiologics, di...
We Fit End Tuberculosis for Nigeria – Dr. Ezie
Tuberculosis (TB) na serious infection wey di bacteria ‘Mycobacterium tuberculosis’ dey cause. E fit affect di lungs, but e fit also affect...
We Go Join Hands Share Resources and Put Eye for Health...
How to hold government accountable for di akpala kpala wey dem collect and make sure say dem dey spend am well na...
Presido Tinubu Approve Establishment of Health Fellows Programme
For him strong desire to make better primary healthcare centers wey dey ground and to build more than 8,800 new ones for...