Put Warning for Sugary Drinks – Group Write Presido

Di National Action on Sugar Reduction (NASR) Coalition wey be di ogbonge organisation wey dey advocate for tax ontop sugary drinks don...

WHO don Approve new Cholera Vaccine

Gavi and UNICEF don hail WHO for approving di new oral cholera vaccine, Euvichol-S. Dem talk say dis go make EuBiologics, di...

We Fit End Tuberculosis for Nigeria – Dr. Ezie

Tuberculosis (TB) na serious infection wey di bacteria ‘Mycobacterium tuberculosis’ dey cause. E fit affect di lungs, but e fit also affect...

We Go Join Hands Share Resources and Put Eye for Health...

How to hold government accountable for di akpala kpala wey dem collect and make sure say dem dey spend am well na...

WHD: HIV/AIDs and oda Diseases don Reduce for Africa – WHO

Di regional Director for World Health Organisation, Dr. Matshidiso Moeti don yan say, new HIV infection and death wey AIDS dey cause...

University College Hospital Ibadan: Light No Dey, Doctor Dey Cry.

Dr. Laz Eze don call on di Ministry of Health and di government of Nigeria to helep restore power to di University...

Scientist Dey Plan TB Test for Pipo

Scientists dey plan to use blood tests use catch pipo wey dey spread tuberculosis (TB) silently. This one fit helep to find...

Brain Health Policy: See Advice wey b4b4 Minister, Iyom Josephine Anenih...

For dis afternoon, more than 100 people wey mata of brain health dey give sleepless nights for...

No play with our salary and allowance, else e fit bad...

Nigerian Medical Association (NMA) don give Federal Government final notice, talk say dem must meet dia demands before January 31, 2024, if...

Poverty Remain Major Wahala for Naija as Access to Healthcare Still...

Inside di matter wey consign access to healthcare for Naija, poverty still dey yan strong for di matter. E be like say...