TalkHealth9ja
Tuale, TalkHealth9ja is 10!
Hip hip hip, hurray! Congratulobia to us!! Tuale to us ooo!!!
Like play...
Leaders wey get mouth for Bodi-mata, Kontri Pipo yan better on...
Today na koret day for Naija health sector as senior women and men for di health sector attended di 3rd MakeOurHospitalWork Conference...
Young Pharmacist with Bragging Rights! See wetin make am special.
Naija pipo dey sabi book sha! Kenneth Egwu na young graduate wey become pharmacist on 2nd February 2024. Bu di koko na...
National Senior Citizens Centre Show Way for Dementia Policy for Obodo...
Di oga madam for National Senior Citizens Centre for obodo Naija, Dr. Emem Omokaro don show way to pipo wey get mouth...
Brain Health Policy: See Advice wey b4b4 Minister, Iyom Josephine Anenih...
For dis afternoon, more than 100 people wey mata of brain health dey give sleepless nights for...
Your Research Go Make Education and Health Sectors Kajad – Obi...
Plenty tuale and hailing dey rush Prof. Rufus Olusola Akinyemi wey Nigeria Academy of Science name as di Winner of di NAS...
Two Fingers in the Air for UI Prof Wey Chop Ogbonge...
Ogbonge sabinus lecturer for University of Ibadan College of Medicine, Prof. Rufus Olusola Akinyemi dey chop plenty accolades, for winning one special...
Noma don Join di League of Neglected Tropical Diseases
Noma na one disease wey plenty pipe no know about, as even Neglected Tropical Diseases (NTD) bin neglect am. But dat one...
25 Families dey jolly as Ebonyi Teaching Hospital sama their Pikins...
The David Umahi Federal University Teaching Hospital, Uburu, Ebonyi State talk say dem give free operation to 25 pikins wey dem parents...
After 3 Years of Suspension, ABSUTH fit Graduate Doctors again...
As di Abia State University Teaching Hospital (ABSUTH), Aba, don dey wear new look like woman wey just marry, another better tori...