Bodi Mata na our di main di main – SA to...

Di Special Adviser to President Bola Ahmed Tinubu, Dr. Salma Anas Ibrahim don yan say the ogbonge mata wey dey make the...

Naija don receive 9.2m to increase Vaccination

Ogbonge government don receive grant of 9.2million dollars from the Canada’s Global Initiatives  for Vaccine Equity (CanGIVE) to take better vaccination for...

1st Newborn Pikin Show Face for David Umahi Federal University Teaching...

Jollification dey di family of Mrs Nkama Ugonna as she made history as di first woman to born pikin inside di tear-rubber...

AsEDeyHot: Na Cultists Kill Delta Doctor, No Be Patient Relatives –...

New twist don enter di mata of di reported killing of Dr. Uyi Iluobe inside im Olive Clinic, Oghara for Delta State....

End Female Genital Mutilation now! – GYC

Recently Global Youth Consortium against FGM been get advocacy meeting with Medical and Dental Council of Nigeria and Nursing and Midwifery Council...

Amenu Okposi people don use two hands grab beta life!

The talkhealth9ja and Make Our Hospital work team dey go round Ebonyi to make sure say people understand wetin dem suppose do...

We don seize N20m knackology drugs – NAFDAC

Di National Agency for Food and Drug Administration and Control reveal say dem seize knackology drugs were no dey registered and some...

Many countries no get money for clean water – WHO

World Health Organisation and United Nations don reveal say sharp sharp work suppose dey to fit get safe and sustainably managed...

Lab no suppose dey near human beings – Expert

One laboratory scientist, Dr. Donald Ofili don yan say laboratories no suppose dey inside estate where people dey live because dem dey...

Pele still dey alive! Him dey okay – Doctor

Doctors don reveal say Brazilian football legend wey be Pele don dey get better for health even tho say dem never tok...