New Ogas Appointed as Presido Tinubu pursue Health Insurance and Primary...
Presido Bola Tinubu don approve di appointment of two (2) new Chief Executive Officers of Agencies under di Federal Ministry of Health...
217 Cholera Cases for Ogun, Government Blame Open Defecation
By Olatunde Olaoluwa
Ogun State Government don talk say di 217 cases of cholera wey dey Ijebu North, Abeokuta...
Coalition don plan to make Vaccines Available and Accessible for All...
Di African Union Commission (AUC), Africa Centres for Disease Control and Prevention (Africa CDC), and Gavi, di Vaccine Alliance, don yan after...
Ogbonge Naija Doctor chop University of Liverpool Award
Di University of Liverpool don sama ogbonge bodi mata sabinus, Dr. Ifeanyi Nsofor, Alumni award.Dr. Nsofor share di ogbonge tori for him...
Na Our Society Dey Make Suicide Dey Increase – Psychiatrists
By Olatunde Olaoluwa
Big psychiatrists don yan say di rise wey we dey see for suicide attempt for Nigeria...
Cervical Cancer: Government Don Collect Six Million Doses of HPV Vaccine
By Olatunde Olaoluwa
Di Federal Government don collect more than six million doses of di Human Papillomavirus (HPV) Vaccine...
Agency4ALL Don Disseminate Research Findings on COVID-19 Vaccine Hesitancy inside Naija
Agency4ALL, a leading research organisation conducted a comprehensive study on COVID-19 vaccine hesitancy in Nigeria, and disseminated the research findings, shedding...
We Fit Pursue Hepatitis Komot for Africa Kpata Kpata – WHO
WHO, di ogbonge bodi mata organisation for obodo world don yan say about 91 million African pipo dey live with Hepatitis ,...
Carry Di N500b Palliative Moni Give Health Insurance to Kontri Pipo...
Di ogbonge bodi mata group, Health Sector Reform Coalition (HSRC) don call on presido Bola Ahmed Tinubu to use di N500 billion...
Diphtheria: 26 Don Kpai for Inside Yobe State
26 people wey get diphtheria for inside Yobe state don kpai.
The Senior Special assistant to the governor on...