Chimmeli Precious
End Female Genital Mutilation now! – GYC
Recently Global Youth Consortium against FGM been get advocacy meeting with Medical and Dental Council of Nigeria and Nursing and Midwifery Council...
Amenu Okposi people don use two hands grab beta life!
The talkhealth9ja and Make Our Hospital work team dey go round Ebonyi to make sure say people understand wetin dem suppose do...
We don seize N20m knackology drugs – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drug Administration and Control reveal say dem seize knackology drugs were no dey registered and some...
Many countries no get money for clean water – WHO
World Health Organisation and United Nations don reveal say sharp sharp work suppose dey to fit get safe and sustainably managed...
Lab no suppose dey near human beings – Expert
One laboratory scientist, Dr. Donald Ofili don yan say laboratories no suppose dey inside estate where people dey live because dem dey...
Pele still dey alive! Him dey okay – Doctor
Doctors don reveal say Brazilian football legend wey be Pele don dey get better for health even tho say dem never tok...
We don approve beta prostrate treatment – EU
Di European Union don stamp, approve new treatment wey go fight very high type of prostate cancer by Novartis wey be big...
Health tourism don swallow our money finish! – CBN
Reports don show say Naija don spend $6.23m for foreign healthcare services from January January reach August 22, 2023.
App don dey to help people wey survive abuse – Health...
One health practitioner, Gbadegesin Alawode, don create app, VoiceIT, wey go help people wey survive abuse report di cases and also connect...
How we go include People wey get disability for our government...
Naija join hand follow celebrate Universal Health Coverage Day wey dey happen for every 12th December and the theme for am dis...