Home As e de hot Niger State Government Say 7 Suspected Case Dey The State.

Niger State Government Say 7 Suspected Case Dey The State.

507
0
Photo Credit: The Next Edition

The government of Niger state, Nigeria, don talk say them get 7 Suspected cases of Coronavirus for inside the state, and all of them dey isolation right now.

The state Commissioner for Health, Dr Muhammad Makusidi, talk this thing after the state executive council’s meeting wey happen for Government House, Minna.

Some of the people wey be suspected cases been dey school for UK and e never tey wey them come back Naija. Dr. Makusidi say make people of the state no panic, make them just continue to take precautions.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.