Home As e de hot Jill Biden, wife of American Presido don carry Coro

Jill Biden, wife of American Presido don carry Coro

161
0

Wife of the Presido of the United States of America, Jill Biden, don test positive for coro virus.

The Presido, Joe Biden, been test positive for coro few weeks before even though say him don collect complete vaccination.

Mrs Biden, been test negative on Monday but as she show sign wey be like cold, dem run another test on Tuesday and e come out positive.

Mrs Biden go go back White House after she don test negative two times as she don dey isolation. Presido don dey ready to go back White House as him tests don dey come back negative.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.