Talking Health with Dr Laz

For inside the 25th episode of the number one ogbonge  bodi mata talkshow #TalkingHealthwithDrLaz, sabi people don open our eyes to why e dey importamkpa for we kontri to support industries wey dey produce drugs and medical...
For inside the #TalkingHealthwithDrLaz show on AIT, Dr. Cheluchi Onyemelukwe wey be lawyer and expert on top bodi-mata laws bin explain 12 characteristics wey any law for control of health emergency like Coro or Lassa fever suppose...
Staphylococcus na bacteria wey we dey see  for our body, even inside d nose of pesin wey dey gallant. And dis bacteria no dey cause wahala for skin of people or around private part of women or...
Cancer dey cause major wahala and pains for plenty people for obodo Naija. Plenty efforts dey go on to tackle di moster called cancer. On 55th episode of TalkingHealthwithDrLaz, TalkHealth9ja bin apply di principles of Solutions Journalism...
Consultant Urologist Dr Uzodimma Onwuasoanya na medical expert for diseases affecting parts of di body wey dey make or komot urine and male organs involved in reproduction. He dey work for Zenith Medical and Kidney Centre. For...
Di Rivers State Government don carry vex order resident doctors for di state make dem call off strike or dem go see whii. According by statement wey di seke of di government Dr. Tammy Wenike Danagogo release,...
For inside the 24th episode of #TalkingHealthWithDrLaz wey happen on 16th February 2021; Dr. Simeon Onyemaechi, di Executive Seke for di Anambra State Health Insurance Agency and Aanu Rotimi, wey be oga Team Lead for Abuja Make...
Di Senior Vice Presido of Cowry Asset Management Limited, Mr. Okwudili Egwu dey advise ogbonge government make dem carry medical universities and teaching hospitals for we kontri give private sector business people make dem dey manage. Di...
As Naija begin dey give pipo Covid19 Vaccines since 5th March 2021, plenty kontri people wey dey hear and read rumours from other places dey fear whether di vaccines dey kajad. Ogbonge sabinus for public health mata,...
Kidney na very important organ of di body. Dem dey 2 and dem dey help control blood pressure, produce blood and plenty other beta functions. Dis video below carry all di tori. Watch...