Cancer dey cause major wahala and pains for plenty people for obodo Naija. Plenty efforts dey go on to tackle di moster called cancer. On 55th episode of TalkingHealthwithDrLaz, TalkHealth9ja bin apply di principles of Solutions Journalism...
Dr Obinna Ossai wey be the founder of contra health scam.com show face for our TalkingHealthwithDrLaz TV program. Him talk say e get many ways people dey take collect wuru wuru moni on top health matter, di...
Di full video of Episode 004 of your ogbonge health programme inside Television - #TalkingHealthWithDrlaz dey here. If you miss di programme, you fit watch am here;
https://www.youtube.com/embed/ZF0DKIK-RZ0
For di Episode 004 of #TalkingHealthwithDrLaz wey show yesterday evening inside Africa Independent Television (AIT), Head of Department of Obstetrics and Gynaecology inside Uniabuja Teaching Hospital Gwagwalada bin follow Dr. Laz Eze talk about Family Planning. Him...
https://www.youtube.com/embed/mu5c4fSK3JU
This na di 1st episode of #TalkingHealthwithDrLaz inside Africa Independent Television (AIT). No miss am o, na every Tuesday 6.30pm.
For di 6th Episode of #TalkingHealthwithDrLaz, three ogbonge sabi people for health matter talk say plenty people dey make wrong diagnosis of typhoid for we country because na wrong test dem dey do. Di correct test na...
Kidney na very important organ of di body. Dem dey 2 and dem dey help control blood pressure, produce blood and plenty other beta functions.
Dis video below carry all di tori. Watch...
Next Tuesday na a day of history as TalkHealth Real Media Limited (publishers of TalkHealth9ja.com) and Daar Communications PLC (owners of AIT and RayPower FM) don join bodi to produce a tear-rubber health show wey go dey...
Hip hip hip, hurray! Congratulobia to us!! Tuale to us ooo!!!
Like play like play, na 10 years we don reach like dis. On dis day, July 18...
As obodo world marked di World Malaria Day on 25th April 2021, mata of malaria don get attention again since coro pursue am from news lst year. Malaria na one of di sickness wey don kpai pipo...