Home As e de hot Privatisation of Teaching Hospitals Go Make Dem Kajad – Expert

Privatisation of Teaching Hospitals Go Make Dem Kajad – Expert

387
0
Mr. Okwudili Egwu

Di Senior Vice Presido of Cowry Asset Management Limited, Mr. Okwudili Egwu dey advise ogbonge government make dem carry medical universities and teaching hospitals for we kontri give private sector business people make dem dey manage.
Di sabinus for money and investments mata say government don prove say dem no fit manage any business well, as plenty strike dey for education and health sectors.

Him yarn this one ontop the body mata Tv show, TalkingHealthWithDrLaz for AIT as him join discuss how new Medical Schools and Hospitals go stand chim for obodo Nigeria.

Watch di full interview inside here.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.