Talking Health with Dr Laz

For inside the 25th episode of the number one ogbonge  bodi mata talkshow #TalkingHealthwithDrLaz, sabi people don open our eyes to why e dey importamkpa for we kontri to support industries wey dey produce drugs and medical...
Di Rivers State Government don carry vex order resident doctors for di state make dem call off strike or dem go see whii. According by statement wey di seke of di government Dr. Tammy Wenike Danagogo release,...
Cancer dey cause major wahala and pains for plenty people for obodo Naija. Plenty efforts dey go on to tackle di moster called cancer. On 55th episode of TalkingHealthwithDrLaz, TalkHealth9ja bin apply di principles of Solutions Journalism...
Ogbonge sabinus for body mata, Dr. Laz Ude Eze wey be oga for Talk Health Real Media Limited don put two fingers in the air dey hail Prof. Ifeoma Okoye as UNTH carry her name put...
As obodo world marked di World Malaria Day on 25th April 2021, mata of malaria don get attention again since coro pursue am from news lst year. Malaria na one of di sickness wey don kpai pipo...
For inside the #TalkingHealthwithDrLaz show on AIT, Dr. Cheluchi Onyemelukwe wey be lawyer and expert on top bodi-mata laws bin explain 12 characteristics wey any law for control of health emergency like Coro or Lassa fever suppose...
For di 6th Episode of #TalkingHealthwithDrLaz, three ogbonge sabi people for health matter talk say plenty people dey make wrong diagnosis of typhoid for we country because na wrong test dem dey do. Di correct test na...
Dr. Gambo Aliyu wey be oga Director General for di National Agency for di Control of AIDS (NACA) talk say dem go launch HIV Trust Fund in 2021. This fund, according by him, na contribution by private...
Kidney na very important organ of di body. Dem dey 2 and dem dey help control blood pressure, produce blood and plenty other beta functions. Dis video below carry all di tori. Watch...
No be small thing o, di kind happiness, hailing and jollification wey Naija people dey show about di new health show for AIT - TalkingHealthwithDrLaz no be here. Na We and Daar Communications dey produce di programme...