For inside the 24th episode of #TalkingHealthWithDrLaz wey happen on 16th February 2021; Dr. Simeon Onyemaechi, di Executive Seke for di Anambra State Health Insurance Agency and Aanu Rotimi, wey be oga Team Lead for Abuja Make Our Hospital Work Campaign don torchlight how health insurance take dey helep kontri pipo get hospital treatment without borrowing money. Dem follow Dr. Laz Eze do di talk for inside AIT.
Watch the video for here if you miss the program….