Home Covid 19 Covid19 Vaccine dey Kajad and Working Kpoikally Kpoi Kpoi – Dr Kaduru

Covid19 Vaccine dey Kajad and Working Kpoikally Kpoi Kpoi – Dr Kaduru

701
0
Dr Laz and Dr Kaduru

As Naija begin dey give pipo Covid19 Vaccines since 5th March 2021, plenty kontri people wey dey hear and read rumours from other places dey fear whether di vaccines dey kajad. Ogbonge sabinus for public health mata, Dr Chijioke Kaduru yan say make people no fear at all. He beat im hand for chest say di Covid19 vaccines wey Naija dey give pipo dey kajadly kajad and kpoikally kpoi kpoi. Na inside Talking Health with Dr Laz program for AIT he talk am.

You fit watch di video below to learn plenty other things wey he talk.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.