Home Talking Health with Dr Laz We Go Launch HIV Trust Fund in 2021 – DG, NACA.

We Go Launch HIV Trust Fund in 2021 – DG, NACA.

Trust Fund for One Disease No Go Last Long - Dr. Aminu Magashi

467
0

Dr. Gambo Aliyu wey be oga Director General for di National Agency for di Control of AIDS (NACA) talk say dem go launch HIV Trust Fund in 2021. This fund, according by him, na contribution by private business people to help ogbonge government fight HIV/AIDS for we kontri.

However, doctor wey get plenty experience for public health funding, Dr. Aminu Magashi talk say di trust fund no go last. He say e go better make any extra moni wey dey show for health sector be for overall health and not disease by disease. Di Oga for Africa Health Budget Network also squeeze face for di small moni wey government dey allocate for health sector. He wan make everybody take health seriously.

Make you watch di interview below even as Mr. Felix Ogaga talk things about data management for HIV programmes for we kontri.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.