Home As e de hot Hot Race as Naija Medical Doctors Hold Meeting to Elect New Presido...

Hot Race as Naija Medical Doctors Hold Meeting to Elect New Presido this Week

659
0

Medical doctors for obodo Naija dey do their 62nd Annual General Congress and Delegates Meeting for Port Harcourt dis week. And e go end on Saturday with di election of a new Presido and other members of di National Officers Committee (NOC).

Na di turn of South East to produce di presido of NMA 2022 – 2024, and ogbonge medicos dey drag di chair. They include di before before National Secretary of Naija medical Association, Dr. Kenneth Johnson Okoro, Dr. Uche Ojinmah and Dr. Kingsley Enweremadu wey be former Vice Presido 1. Na Saturday 21st May 2022 di election go shele. We go dey follow di tori to bring updates inside here.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.