Tag: Yobe state
WHO don join hand with Yobe Govt train health workers
The world health organisation don gum body with yobe government come organise 2 days training for health promotion officers via info-medic.
We don train health people on info-medic – Yobe govt
The world health organisation, WHO, don gum body with Yobe government come organise 2 days training for health promotion officers via info-medic.
Healthcare must better for we state! – Yobe Govt
Yobe state government don yan say dem don set up 4 specialist plus 8 general hospital so Healthcare go better for...
Yobe state go dey pay nursing students – Governor
Governor Mai Mala Buni for Yobe inside Sunday don confam employment of 134 people wey go dey work for health so Healthcare...