Tag: World Health Organization
WHO don join hand with Yobe Govt train health workers
The world health organisation don gum body with yobe government come organise 2 days training for health promotion officers via info-medic.
We don train health people on info-medic – Yobe govt
The world health organisation, WHO, don gum body with Yobe government come organise 2 days training for health promotion officers via info-medic.
Preventive care dey better for countries – WHO
Di Director General for di World Health Organisation, Tedros Adhanom Ghebreyesus, don tell countries make dem keep eye to dey provide preventive...
Add money for family planning inside 2023 budget – Cross River...
Stakeholders don ask government for Cross River State make dem make budget for family planning for di state.
55 million people for di world get Dementia – WHO
Di World Health Organisation been reveal on Tuesday say dementia na di 7th highest thing wey dey cause death for people for...
Cholera cases dey increase for di world – WHO
Di World Health Organisation don warn on Friday say cholera infections don dey increase for di world and e dey worry dem...
Naija get highest case for Monkeypox – WHO
Di World Health Organisation don yan on Thursday say Naija get di highest number of people wey don kpai for Monkeypox plus...
NCDC Oga Chikwe Ihekweazu go port Komot Naija to become WHO...
Di oga Director General for di Naija Centre for Disease Control (NCDC), Dr. Chikwe Ihekweazu go port go World Health Organization (WHO)...
Ogidigborigbo Disease Wey Pass Covid19 Dey Come – WHO
Di join bodi of bodi-mata for obodo world wey oyinbo call World Health Organisation (WHO) dey warn people of di world and...
Jollification Everywhere as Naija says Bye-bye to Polio Virus, WHO confam...
No be small jollification dey for obodo Naija especially among bodi-mata experts as di join-bodi of bodi-mata for obodo world, World Health...