Tag: World Health Organisation
Many countries no get money for clean water – WHO
World Health Organisation and United Nations don reveal say sharp sharp work suppose dey to fit get safe and sustainably managed...
We dey stand gidigba to fight polio – WHO
World Health Organisation don yarn say e sure dem die say the global effort wey dem get to end polio don sure...
Monkeypox na global health emergency! – WHO
Di World Health Organisation don yan say dia emergency committee don agree say dem go still put monkeypox for level of global...
Lead poisoning dey kpai 1 million people every year – WHO
Di World Health Organisation don calculate say na almost 1 million people dey die everywhere for di world because of poisoning wey...
Covid vaccination don drop for Africa – WHO
Di World Health Organisation don reveal say di COVID-19 vaccination coverage don pause for half of di African countries as di number...
We wan drop our pharmacy products for better level – NAFDAC
Di National Agency for Food and Drugs Administration and Control don yan say dem dey try to reach World Health Organisation Maturity...
We get framework wey we go use help people we get...
Di World Health Organisation on Tuesday don reveal di first survey for di world wey dem go use understand and also help...
India cough syrup fit cause death. Avoid am! – WHO
Di World Health Organisation don give red alert to di world because of more than four cough syrups wey India make, say...
Heart disease rate don dey increase for Africa – Research
Research don show say rate wey Cardiovascular Diseases (CVD) dey rise for Africa and Middle East dey very alarming as di world...
Ebola fit strike again for naija! – House of Reps
Di House of Representatives don dey shout say Ebola virus fit strike again for we country naija so make Federal Government start...