Tag: WHO
Noma don Join di League of Neglected Tropical Diseases
Noma na one disease wey plenty pipe no know about, as even Neglected Tropical Diseases (NTD) bin neglect am. But dat one...
#WorldDiabetesDay: Diabetes Patients beg Government for Help
On top World Diabetes Day, Nigerians wey dey waka through the condition don talk dem mind as di price of drugs don...
HPV Vaccine: Federal Government Vaccinate 500 School Girls.
By Olatunde Olaoluwa
Federal Government don join body with Gavi, di Vaccine Alliance, United Nations Children's Fund (UNICEF), World...
We Fit Pursue Hepatitis Komot for Africa Kpata Kpata – WHO
WHO, di ogbonge bodi mata organisation for obodo world don yan say about 91 million African pipo dey live with Hepatitis ,...
Diphtheria: 26 Don Kpai for Inside Yobe State
26 people wey get diphtheria for inside Yobe state don kpai.
The Senior Special assistant to the governor on...
New variant fit show for naija – WHO
WHO don warn say new variant fit commot again as dem don see say 90percent for world population don give COVID-19 blow...
Naija go reach Universal Health Coverage if… – WHO
Representative for di World Health Organisation, Dr. Walter Kazadi-Mulombo, don yan say di way wey Naija go fit reach Universal Health Coverage...
Polio mata dey reduce! We dey do well! – WHO
World Health Organisation don yarn say e sure dem die say the global effort wey dem get to end polio don sure...
WHO don join hand with Yobe Govt train health workers
The world health organisation don gum body with yobe government come organise 2 days training for health promotion officers via info-medic.
We dey stand gidigba to fight polio – WHO
World Health Organisation don yarn say e sure dem die say the global effort wey dem get to end polio don sure...