Home Tags UCH Ibadan

Tag: UCH Ibadan

Dr. Ebelechukwu Osuh – UI 1st Ogbonge NIHR Fellow Do Project...

A community dentist for University of Ibadan College of Medicine, Dr. Mary Ebelechukwu Osuh na di first National Institute of Health Care...

UCH Ibadan Don Become 1st Naija Hospital to Do Emergency Medicine...

UCH Ibadan don become di first teaching hospital inside obodo Naija to get carry-go certificate to do postgraduate training of medical doctors...

Sufferness to Reduce as UCH Ibadan Open Hostel for Patients Relatives

Sufferness of patients relatives wey dey sleep for floor of corridors and outside di hospital building go reduce going forward. Dis is...

Aluta Continua as Medical Consultants get new Presido

Di association of medical doctors wey be ogbonge specialists known as Medical and Dental Consultants' Association of Nigeria (MDCAN) don elect new...

College of Naija Pathologists elect Dr. Uwom Eze as Chairmo...

Di College of Nigerian Pathologists (CNP) don elect ogbonge specialist doctor and Forensic Pathologist, Dr. Uwom Okereke Eze as dem Chairmo. Na...

We No Go Work this Week bcos UCH Ibadan Dey Owe...

Di Association of Resident Doctors (ARD) inside University College Hospital (UCH) Ibadan yan say dem no go work from today reach Friday...

Coro (#Covid_19) don vex for Ibadan! UCH CMD, Provost UI College...

Prof. Jesse OtegbayoCMD UCH Ibadan Kontri people, make we no allow water pass garri for this Coro mata...

#Covid_19: See List of 6 Coro Testing Centres for Obodo Naija

So far, Naija get 6 labs wey fit carry out Coro testing for inside obodo Naija. NCDC talk say dem go set...

UCH CMD Don Commission The Renovated And Re-equipped Intensive Care Unit...

UCH Ibadan don experience some up and down time recently, e never too tey wey we report say them no get functional...

Pastor Adeboye Don Donate N10m Dialysis Machine To Help Kidney Patients.

As the University College Hospital, Ibadan mark their 62nd founder’s day on Tuesday, the General Overseer of the Redeemed Christian Church of...