Home Tags Tuberculosis

Tag: Tuberculosis

We Fit End Tuberculosis for Nigeria – Dr. Ezie

Tuberculosis (TB) na serious infection wey di bacteria ‘Mycobacterium tuberculosis’ dey cause. E fit affect di lungs, but e fit also affect...

Scientist Dey Plan TB Test for Pipo

Scientists dey plan to use blood tests use catch pipo wey dey spread tuberculosis (TB) silently. This one fit helep to find...

Meat wey no done dey cause TB wey worse pass HIV/AIDS...

One Veterinary Epidemiologist for di National Veterinary Research Institute, Vom, Plateau State, Dr. Muhammad-Bashir Bolajoko, don warn Naija people make dem no...

TB cases don dey increase again – WHO

World Health Organisation yan on Thursday sayTuberculosis case numbers for di first time for more than 20 years been increase last year...

Back pain fit be sign of TB – Neurosurgeon

Consultant neurosurgeon for di Federal Medical Center Abuja, Dr. Douglas Okor don warn make naija people wey dey get back pain stop...

Back pain fit be symptom for TB! – Consultant

Consultant neurosurgeon for di Federal Medical Center Abuja, Dr. Douglas Okor don warn make naija people wey dey get back pain stop...

Kaduna State get 4,474 new TB cases!

Tuberculosis, Leprosy and Buruli Ulcer Programme for Kaduna State on Friday don reveal say dem don record 4,474 new cases for TB...

Lagos State Governor go convert Covid Isolation Centre for people wey...

Babajide Sanwo-Olu wey be governor for Lagos state don promise say government go change di covid19 isolation centre wey dem get for...

Expert don vex for people wey dey do Tuberculosis work. See...

Di Executive Director, Stop TB partnership Geneva, Dr. Lucica Ditiu, on Thursday, don badmouth di slow waka and poor conditions wey people...

Uni Ilorin lecturer don discover anti-cancer and anti-TB drugs

When body dey kakaraka, na blessing, but when you use akanuche find means to prevent yama-yama from causing wahala for your body na extra...