Tag: Talking Health with Dr Laz
See How Quacks Dey Use Staphylococcus Scam People
Staphylococcus na bacteria wey we dey seeĀ for our body, even inside d nose of pesin wey dey gallant. And dis bacteria...
Having Health Committees Go Helep Communities Develop Sharp Sharp – Dr...
Ogbonge public health sabinus wey be our oga for TalkHealth9ja, Dr. Laz Ude Eze talk say every community must have a Health...
#WorldMalariaDay2021: Coro Dey Kill But Malaria Na Master Killer!
As obodo world marked di World Malaria Day on 25th April 2021, mata of malaria don get attention again since coro pursue...
Health Insurance Na Di 0nly Way Naija Pipo Fit Dey Get...
For inside the 24th episode of #TalkingHealthWithDrLaz wey happen on 16th February 2021; Dr. Simeon Onyemaechi, di Executive Seke for di Anambra...
We Go Launch HIV Trust Fund in 2021 – DG, NACA.
Dr. Gambo Aliyu wey be oga Director General for di National Agency for di Control of AIDS (NACA) talk say dem go...
12 Things wey Ogbonge Public Health Emergency Law suppose get –...
For inside the #TalkingHealthwithDrLaz show on AIT, Dr. Cheluchi Onyemelukwe wey be lawyer and expert on top bodi-mata laws bin explain 12...
World Health Organisation and Naija Health Ministry dey Promote Abortion –...
A lawyer and pesin wey dey fight against abortion don sama accuse give di ogbonge organisation for bodi mata for obodo world...
No Be Every Fever Be Typhoid, Widal Test na Wrong Test...
For di 6th Episode of #TalkingHealthwithDrLaz, three ogbonge sabi people for health matter talk say plenty people dey make wrong diagnosis of...
#TalkingHealthWithDrLaz: Understanding Methods and Benefits of Family Planning
Di full video of Episode 004 of your ogbonge health programme inside Television - #TalkingHealthWithDrlaz dey here. If you miss di programme,...
#TalkingHealthWithDrLaz: Gynae Dr Teddy Agida don List Plenty Benefits of #FamilyPlanning...
For di Episode 004 of #TalkingHealthwithDrLaz wey show yesterday evening inside Africa Independent Television (AIT), Head of Department of Obstetrics and Gynaecology...