Home Tags Talkhealth9ja

Tag: talkhealth9ja

Tuale, TalkHealth9ja is 10!

Hip hip hip, hurray! Congratulobia to us!! Tuale to us ooo!!! Like play...

You Don Hear About TalkHealth9ja’s New TV Show?

As TalkHealth9ja wan make sure say Naija people dey get health informate from every angle, we don carry new television show come...

Diphtheria: 26 Don Kpai for Inside Yobe State

26 people wey get diphtheria for inside Yobe state don kpai. The Senior Special assistant to the governor on...

Jollification in Ebonyi South as Labour Party Candidates Donate 300 Books...

Di MakeOurHospitalWork Campaign don get better result as ogbonge politicians don dey increase their jinja to support work wey go helep make...

Why I wrote Book on ‘How to Make Our Hospitals Work’...

Ogbonge medical doctor wey dey lead campaign to make hospitals inside obodo Naija function kajadly, Dr. Laz Eze, don give explanate on...

Light don enter Amangbala Community finally! See why!

Di Talkhealth9ja and Make Our Hospital work team dey go round Ebonyi to make sure say people understand wetin dem suppose do...

10 Tips for Healthy Christmas and New Year, by Dr. Laz...

As Naija people dey celebrate Christmas and dey jinja for the new year, ogbonge sabinus for bodi mata and di oga of...

Jollification inside Ebonyi State as TalkHealth9ja Radio Show dey start September...

Na joy, happiness and totori of mind dey everywhere inside Ebonyi State when dem hear tori say TalkHealth9ja radio show dey start...

Health WuruWuru Wey You Suppose Run From

Dr Obinna Ossai wey be the founder of contra health scam.com show face for our TalkingHealthwithDrLaz TV program. Him talk say e...

#AsEDeyHot: TalkHealth9ja joins Solutions Journalism Africa Initiative to jinja dem swagger...

Beta tori dey for town o. TalkHealth9ja don join di Solutions Journalism Africa Initiative (SJAI) to train dem journalists and increase dia...