Tag: Sudan Virus
New strains of Ebola dey commot because e dey mutate ...
One Public Health Physician, Prof. Adebayo Onajole don tok say new variants of Ebola wey different countries dey report na because say...
We dey ready to fight Ebola! – NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control don yan say dem dey do sharp sharp assessment so dem go fit guide di country...
Alert don dey port borders incase Ebola enter! – FG
Di Federal Government don put alert for di health services wey dey all di port borders for naija as Ebola don dey...
Ebola fit strike again for naija! – House of Reps
Di House of Representatives don dey shout say Ebola virus fit strike again for we country naija so make Federal Government start...