Tag: SDG6
Vexation as Photo of Abuja Community Wey Pikins Dey Drink Mud...
No he small vexation Naija people on twitter dey show as TrackaNG posted di photos from Dapa community in Kwali Area Council...
Naija, How Una see these Toilets wey dey inside NTA HQ?
The photo don talk all the tori. Oya, talk your own.





