Tag: SAM
UNICEF Dey Raise Alarm Say Malnutrition Don Nack Nasarawa Wella.
Malnutrition don cause palava for Nasarawa state sote the matta sev don dey tire people for the state.Some body-matta workers wey dey...
Naija need N4.4b to fight malnutrition for Borno, Yobe, Adamawa.
United Nations Children’s Fund, UNICEF talk say Naija need 4.4 Billion Naira to treat 258,950 boys and girls wey dey suffer from...
2.5m Pikins For Naija Dey Suffer From Severe Acute Malnutrition-UNICEF
United Nations Children’s Fund (UNICEF) on Thursday talk say about 2.5 million pikins under the age of five for Naija dey suffer...
UNICEF- Over 34,000 Pikins Fit Die From Severe Acute Malnutrition (SAM)...
Mr. Bhanu Pathak, United Nation Children Fund
(UNICEF) Nigeria Chief of Field Office, on Thursday, say over 34,000 pikins fit
die from SAM for...