Home Tags Runcie Chidebe

Tag: Runcie Chidebe

Komot N1b Cancer Treatment Moni From Health Ministry Give NHIA to...

Di Project Pink Blue Health and Psychological Trust Centre dey para say di ogbonge ministry for bodi-mata dey delay di release of...

See How Naija dey Jinja to Prevent Cervical Cancer with HPV...

Girl Child Advocate, Ms Oluchukwu Okeke bin raise moni during her National Youth Service program and sponsored Human Papilloma Virus (HPV) vaccination...

Una Too Much! MakeOurHospitalWork Campaign Hails Award-Winning Members

Di Make Our Hospital Work Campaign - group wey dey jinja make health centers and hospitals dey function wella for we kontri,...

NGO Group Wey Dey Fight Cervical Cancer Give Tuale to WHO...

A group of NGOs wey dey fight cervical cancer, we call themselves CSOs Coalition against Cervical Cancer (CCACC) don put two fingers...

Naija shines as Cancer Fighter Runcie Chidebe Win Yankee Awards

Naija flag been fly high for inside Yankee Capital (Washington DC, USA) last week as Ogbonge Cancer Fighter and Founder of...

We no wan Die from Cancer again! Says Port Harcourt People

More than one thousand people wey dey live inside Port Harcourt komot under rain inside the morning of Saturday 27th July 2019...

Tufiakwa! South-South no get Cancer Treatment Machine – Runcie Chidebe

Chai...the matter of badment for care and treatment of people wey get cancer for obodo Naija especially South-South Zone dey turn the...