Home Tags Rivers

Tag: Rivers

Coro Dey Spread Like Mess, Cases Don Rise To 318.

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC, don confirm 13 new cases of Coro inside Naija, this one...

Naija, Wetin Dey Coro-nate, As Cases Don Jump To 276?

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don announce 22 more cases of Coro for inside Naija, now the total number of...

As E Dey Hot: NCDC Don Confirmate 4 New Cases of...

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC, don confirm 4 new cases of Covid-19 inside Naija, Now the total number of cases...

#AsEdeyHot: Coro (Covid-19) don Frog-jump to 81 Cases – NCDC

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC, don confirm 11 new cases of Covid-19 inside Naija. Now the total number of cases...

Coro (Covid-19) don Land for Rivers State as Bodi-mata Workers dey...

The bodi-mata workers for Rivers State, don start indefinite strike say dem no work again. E no tey wey the strike start...

#AsEdeyHot: Coro (Covid-19) Cases don reach 51 for Naija as NCDC...

The Nigeria Centre for Disease Control don confirm 5 new cases of Coronavirus Covid-19 for Naija. Now the total number of cases...

Lassa Fever Update: People Wey Get This Yama-yama Sickness Don Dey...

As e dey hot, the Lassa fever palava never slow down, to keep Naija up to date with the tracking and efforts...