Home Tags Primary HealthCare

Tag: Primary HealthCare

PHCs for naija dey for terrible condition – CODE

One non-profit organization wey be Connected Development don cry say di condition wey Primary Healthcare dey for di country dey very bad...

Presido Buhari don give carry go for 3 new bone-fixing Hospitals.

Our Presido, Muhammadu Buhari, don give go ahead to build 3 orthopaedic hospitals for we country. Dr. Osagie...

Primary Health Care Ranking: FCT Dey Top as Zamfara Carry Last....

A special torchlightment of how primary health care dey function for we country bin happen towards di end of 2021. Di result...

Getting Health Care Too Hard for Over 28,000 People With Disabilities...

Victor Nwani na Optometrist and di oga Founder of Beyond Disabilities Foundation. Na him be guest for di ogbonge TalkHealth9ja Radio Show...

Kaduna State Don Arrange Better Money For Body-mata Workers For The...

Kaduna state government don say them go pay body-mata workers between N5,000 - N15,000 as extra allawee for the work wey them...

Immunization Na The Foundation of Primary Health Care System For Naija

The National Primary Health Care Development Agency( NPHCDA), say immunization na the foundation of Primary Health Care (PHC) system for Naija.Dr. Faisal...

FCT Go Soon Start 10-Day Vaccination For Measles And Meningitis “A”.

The FCT Primary Health Care Board say e go start a 10-day integrated measles and Meningitis "A" vaccination campaign inside FCT on...

FG Wan Integrate Primary Eye Care Into PHC Services.

Federal Government say them dey plan to introduce Primary Eye Care services inside Primary Healthcare Centres (PHC) across Nigeria. The intention, na...

UNICEF Dey Raise Alarm Say Malnutrition Don Nack Nasarawa Wella.

Malnutrition don cause palava for Nasarawa state sote the matta sev don dey tire people for the state.Some body-matta workers wey dey...

Kaduna Community Dey Beg For More PHCs, Other amenities

Malam Mohammadu Bashiru, the District Head of Makwalla Kurmin Kaduna community inside Kaduna State, don beg the state government to build more...