Home Tags Presidential Task Force on Covid-19

Tag: Presidential Task Force on Covid-19

Covid19 Fight: Politicians No Dey Try, Another Lockdown Go Cause More...

Ogbonge sabi pesin for bodi mata, Dr. Laz Eze don write very long article with plenty grammar dey squeeze face on how...

Covid19 Prevention: Face Shield Alone, Babu! Face Shield and Mask, Carry...

Do Oga DG for NCDC, Dr Chikwe Ihekweazu talk say face shield alone no fit provide adequate protection agaiinst Covid19. He say...

Covid19: Interstate Travel Ban Go Know Hin Level Next Week.

The Presidential Task Force on Covid19 don yan say them dey look left-right to see whether e don dey safe to lift...

Di Way Govt dey Fight Covid-19 fit dey Kill More Naija...

Pesin wey dey lead di #MakeOurHospitalWork Campaign wey also be Oga for TalkHealth Real Media Limited, Dr. Laz Eze don raise alarm...

Covid-19: Danger dey Await States wey No Take Coro Testing Seriously...

The Seke of di ogbonge govt and Chairmoo of Presido Task Force for Coro, Mr. Boss Mustapha talk say states wey no...

Shine Your Eyes! Many People Carry Coro dey Waka for...

The Presido Committee on Coro (Presidential task Force) yan say 75 out of every 100 people wey carry Coro for we kontri...

Kogi Govt. No Gree Us To Dey Test Patients Wey Get...

The President of the Association of Resident Doctors, FMC Lokoja, Agwu Nnanna, talk say the state government dey frustrate their efforts to...

Madagascar and Prof. Iwu’s Coro Drugs: See Why Step-by-Step Torchlightment Dey...

Dr. Dave Okorafor wey be ogbonge doctor wey dey work for Alex Ekwueme Federal University Teaching Hospital, Abakaliki don add him voice...

We Don Test 27,078 People For Coro, Inside Naija-Health Minister.

Naija Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 the level wey them don carry...

We Go Start To Use Madagascar Cure When We Confirm Say...

Naija Minister of Health, Dr. Osagie Enahire, say Naija dey expect the Covid19 herbal drug from Madagascar, as the news dey everywhere...