Tag: Pregnancy
Nothing go happen to your pikin if you get belle still...
Experts wey dey see for childcare don debunk di rumour wey say women wey get belle no suppose breastfeed dia pikin because...
Scan dey very important when you get belle! Listen to your...
One Senior Registrar of Gynaecology and Obstetrics for di Federal Medical Centre, Asaba, Dr. Samuel Illikannu don beg make women wey get...
Knack no dey cause Labour for pregnancy!- Expert
Consultant Obstetrician and Gynaecologist, Dr. Philips Ekpe, don reveal say science no get any evidence to backup di rumour wey people dey...
You fit still get belle as you dey breastfeed! – Expert
Health expert wey be Dr. Damian Avar don beg mama dem wey dey give día pikin breast to make sure say dem...
Junk food fit seize nutrients for breastmilk! – Research
New study wey researchers for St John’s College, University of Cambridge inside United Kingdom do, don show say if woman wey wan...