Home Tags PPE

Tag: PPE

Covid-19: Na for TV wey dey See Protection Equipment; No Mask,...

E be like say di strike by resident doctors no go end anytime soon as resident doctors still dey lament about di...

Resident Doctors fit go Strike from 15th June, See Why

Di join-bodi of doctors wey dey train to become specialists for Naija wey oyinbo call National Association of Resident Doctors (NARD) dey...

See Tori about General Hospital Ikorodu wey Plenty People dey Talk...

Coro don dey make things more and more difficult for everybody for obodo Naija. No be small thing since last Friday when...

#Covid_19: We Need More Protection Equipment for FMC Lokoja – Dr....

As Coro dey jump like monkey from one pesin to another inside we country, plenty bodi-mata people don dey yan government to...

#Covid_19: Do More Coro Testing, Make Health Sector Kajadly Chim Chim...

Sabi pesin on top public bodi-mata, Dr. Laz Ude Eze don yan ogbonge government, state government, politicians and better people wey dey...

“No Corona-Risk Allowee, No Work” – Na So Zimbabwe Nurses Declare,...

Na double wahala for dead body for Zimbabwe o. The join-bodi of nurses for the whole country - Zimbabwe Nurses Association (ZINA)...