Home Tags Pink Oak Cancer Trust

Tag: Pink Oak Cancer Trust

E pass 3000 people wey #WakaAgainstCancer inside Abuja and dem wan...

As obodo world dey mark #WorldCancerDay today, one NGO wey dey do plenty work to prevent cancer inside obodo Naija, Project Pink...

I Wan Create Cancer Awareness for Naija Women – Mrs Okorafor...

As obodo world dey prepare to mark the World Cancer Day on 4th February, Mrs Veronica Okorafor - a petty trader wey...

Pink Oak, Pillr don join bodi to fight Cancer

The Pink Oak Cancer Trust - number one ogbonge NGO wey dey raise money dey sponsor treatment of cancer patients inside Naija...

Pink Africa Foundation Don Dash Post-Mastectomy Bras to UCTH Calabar

Pink Africa Foundation don dash 15 post-mastectomy bras to the Psycho-Oncology unit for University of Calabar Teaching Hospital, UCTH make dem give...

#PinkOctober: Tori Wey Dey Touch Heart. See The Story Of Serah...

Yoruba people go say, who shit for road, no go remember, na who pack the shit, go continue to remember. No be...

#PinkOctober: Breast Cancer Dey Do Both Men And Women, E Just...

Dr. Laz Eze, wey be the Executive Director of PinkOak Cancer Trust, and senior advisor, strategy and research communications to The University...

Job Advert: Pink Oak dey Recruit Volunteers to help Fight Cancer

This one na better tori for people wey dey find job . The first private cancer treatment fund for obodo Naija, Pink...

We no wan Die from Cancer again! Says Port Harcourt People

More than one thousand people wey dey live inside Port Harcourt komot under rain inside the morning of Saturday 27th July 2019...

I go continue to support fight against Cancer – Hon. Usman

The before before member of the House of Represent , Hon. Mohammed Usman don vow to continue to support every better program...

I go produce film to raise money for Cancer Patients –...

Popular Nollywood Actor wey be tear-rubber #DonateToBeatCancer Champion for Pink Oak Cancer Trust, Stan Nze don promise say he go produce a...