Tag: Okposi
Fear, Vex As Community Lament Killing of Suspect by Soldiers inside...
Di people of Amenu village in Okposi, Ohaozara LGA of Ebonyi State still dey get jerking of mind anytime dem see soldier...
Okposi People Jinja to Make their General Hospital Kajadly Kajad
The people of Okposi in Ohaozara LGA of Ebonyi State don dey jinja to make the Okposi General Hospital kajadly kajad. In...
We Go Double Our Jinja to Make Primary Health Care Kajad...
Community leaders and members of Health Committees in seven villages in Ebonyi State don promise say dem go increase their jinja on...
Gov. Umahi Tuale to You; Abeg Make Our General Hospital Kajadly...
Dị Okposi MakeOurHospitalWork Campaign wey be group of volunteers inside Okposi in Ohaozara LGA of Ebonyi State wey dey jinja to make...
Okposi #MakeOurHospitalWork Campaign give Tuale to Ebonyi Govt, yan am to...
Di Okposi chapter of di Make Our Hospital Work Campaign for inside Ebonyi State don give plenty tuale to di Government of...
#Covid_19: Hunger dey everywhere! Abeg, Bring down prices – Ezinne Aja...
The locking of everywhere to stop the spread of Coro don bring hunger everywhere, na so one Naija woman - Mrs Ezinne...
We dey Arrange Teeth wey don Scatter for Okposi General Hospital...
Mr. Raphael Okereke (a.k.a Raphadent) na bodi-mata pesin wey sabi make people smile or laugh without shame or treat diseases wey dey...